chop my money tire, na im I come vex yesterday sell am, come take some money buy China phone! Now am in bigger trouble!!!
1. E go full after 3 minutes of charging:O.
2. The phone get TV, Touch screen, Nail cutter, Firelighter etc #:-s.
3. I fit write Text message with a toothpick sef X_X.
4. The spelling get mistakes e.g NokLa,
blackderry, i-porn, samswag etc :s.
5. When aeroplane pass e go record "One missed Call">:/.
6. When a big truck horn; ego show "Charger connected" 8-|.
7. When Chinese man pass ego show: "One Bluetooth device found" =)).
8. When fine guys waka
passe,ego show "Ur favourite food found" :$.
9. When ugly guys waka pass, e go show, "Virus detected" /:).
Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo?
Even as I dey find buyer, e dey show me for screen: "No contact found :(
I don hear wehn for dis chinco fone
No comments:
Post a Comment